MENU (C)

Rema - Charm - Traduction Française (Paroles)

London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa

Sanderlei Silveira - 10/07/2023 - US C

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rema - Charm (Paroles)

London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey




Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh




[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Verse]
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end


You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me


Tip you off with alawi

[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah (Ayy)


Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy


Rema - Charm - Traduction Française (Paroles)


Londres. Un autre banger. Viens ici, tut dey t'inquiète?
Apportez le corps Make I Rock Am, ouais, ouais
Je connais tu me soen moi
Je reçois de l'argent passez votre papa
Wettin tu veux que je ne suis pas en forme pour toi?
Pourquoi tu as dey buga wọn?
Shey You Be Kizz Daniel Ni?


Vous feriez mieux de laisser tomber votre armure de corps

[Post-Chorus]
Soco, ah
Canapé avec ce corps
Faire que nous courons sur un lowkey
Bébé tu me connais
Je viens comme tu vas bouger wey je ne vais pas 'gree
Viens faire je conduis ton mhm
Venez faire je conduit ceci votre jalopy
Bébé me permette
Vous rendez-vous avec Alawi

[S'abstenir]


Voir corps oh (voir corps, voir corps oh)
Egba mi oh (egba mi, egba mi oh)
E dey a éclaté mon bololo
E dey a éclaté mon bololo (e dey a éclaté mon bololo)
S'il vous plaît aidez-moi oh
Moi je ne fais pas de lam, passez-moi oh

[Refrain]
Viens ici, tut dey t'inquiète? (T'inquiète, euh)
Apporter du corps Make I Rock Am (ouais, ouais)
Je sais que tu me sors (moi)
Je reçois de l'argent passer votre papa (passez votre papa, oh)
Wettin tu veux que je ne suis pas en forme pour toi? (Pour toi)
Pourquoi tu as dey buga wọn? (Gagné)


Shey You Be Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
Vous feriez mieux de laisser tomber votre armure de corps

[Verset]
Vous aussi vous formez avec cet amour d'une chose bébé hein, prêtez-moi, prêtez
Je reçois des livres pour toi, tu veux faire comme dire hein, naira no dey fin
Toi aussi dey raide, Dey fait comme dire ta taille non dey hein, e no dey bend
Oya suit mon commandement bébé fait comme je le fais
Bébé, avant et arrière
Gimme Boom-Baka-Boom

[Post-Chorus]
Soco, ah
Canapé avec ce corps


Faire que nous courons sur un lowkey
Bébé tu me connais
Je viens comme tu vas bouger wey je ne vais pas 'gree
Viens faire je conduis ton mhm
Venez faire je conduit ceci votre jalopy
Bébé me permette
Vous rendez-vous avec Alawi

[Refrain]
Viens ici, tut dey t'inquiète? (T'inquiète, euh)
Apporter du corps Make I Rock Am (ouais, ouais)
Je sais que tu me sors (moi)
Je reçois de l'argent passer votre papa (passez votre papa, oh)
Wettin tu veux que je ne suis pas en forme pour toi? (Wettin tu veux que je ne suis pas en forme pour toi?)


Pourquoi tu as dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
Vous feriez mieux de laisser tomber votre armure de corps

[Post-Chorus]
Soco, Ah (Ayy)
Canapé avec ce corps
Faire que nous courons sur un lowkey
Bébé tu me connais
Je viens comme tu vas bouger wey je ne vais pas 'gree
Viens faire je conduis ton mhm
Venez faire je conduit ceci votre jalopy



Sanderlei Silveira

#sanderlei